Ahuofe 2Pac: How popular Ghana TikTok star, Ahuofe 2Pac die after rising to fame
31 March 2023
Ghanaians and TikTok fans dey mourn de sudden death of popular comedian Ahuofe 2Pac.
De comedian wey dey popular sake of en resemblance to late US Rapper 2Pac die afta short illness.
Sources wey dey close to de comedian say he fall sick for a while, but before en death he decide say he go go live for en fans.
By de next morning de sickness overpower am and e die.
How Ahuofe 2Pac rise on TikTok
Ahuofe 2Pac start dey trend for TikTok around 2022 when some of en videos start dey go viral.
De comedian dey wear bandana on en head like Rapper 2Pac dey pass funny comments.
Over time TikTok users start dey use am as meme and stickers, dis build en numbers and followed on de app.
At de time of en death he bin don gather 4.1 million followers with over 40 million likes and over 150 million video views on TikTok.
Wetin im fans dey tok about am?
Since di tori break about Ahuofe death, many of im fans don enta social media to mourn am.
Plenti pipo hala say yet anoda Tupac don die.
Dis dey follow di comparison to American rapper Tupac Shakur wey die for 1996.
While odas call am say e be legend and vibe.
Online celebs like Bbah, call am broda wey dem don lose as well as oda accolades wey reach im side.
Skip Twitter post, 1Allow Twitter content?Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Accept and kontinuWarning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.End of Twitter post, 1
Skip Twitter post, 2Allow Twitter content?Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Accept and kontinuWarning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.End of Twitter post, 2
Skip Twitter post, 3Allow Twitter content?Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Accept and kontinuWarning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.End of Twitter post, 3
Skip Twitter post, 4Allow Twitter content?Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Accept and kontinuWarning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.End of Twitter post, 4
Skip Facebook postAllow Facebook content?Dis article contain content wey Facebook provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Facebook cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Accept and kontinuWarning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.End of Facebook post
ncG1vNJzZmivp6x7o67CZ5qopV%2BltqWzyKdmmqqknrCtsdJommuwlaXHrb6Wo56o